Vision 2020
By Bella Shmurda (2019)
On album Vision 2020 (2019), High Tension (2020)
Go back to your search "See my friends in December"
Not the right song? Post your comment for help

siri ben den den
Chee,
Hmm, na me day sing song,
hmm,
Bella Shmurda, Oh, Yeah,
hmm, O yeah ,
Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler,
tomorrow get belle o,
I don cry, I don pray, I don sing to my God o.
sey na which day man go popular,
karaye ma fi mi she ye ye o'
Ghetto Boys, we hustle, vision 2020,
our government dem promise,
You know sey boys go chop, everyday we starving
hunger in the city,
Mama called me sey Chinedu is balling,
what are You doing son?, You're dulling
4 years in LASU is really nothing,
Better get that money son. oya start
Omotena call me sey she don get belle
My man papa must to not hear,
I been thinking o, I been thinking o
I been thinking o I been thinking
Moyawo lowo Lati,
I go Alaba, I buy lappy,
I hustle for 6 months, I no get Money,
shoutout to My Nigga wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved,
I tell my niggas so we get them solved
so we get them solved.
yeah eh
I just wanna see my friends in the Range Rover
when I pull up in the phantom, tell them bitches it's game over
popping pills n tha perc, I was chilling on the coda,
doing things I like
she watched the Poco dance, Calcu master
this is the lifestyle, Bella Shumrda,
Everyday me Ganja, Everyday me Ganja
aje wole mi, aje
owo wole me , owo
ire wole mi ire,
aje wole aje,
owo le me owo
ola wole me ola, ire wole me ire
Ghetto Boys we hustle, vision 2020,
our government dem promise,
light go dey, road go good, water go good
water go flow, everything na scam
na scam, na scam
light go good, water go flow
everything na scam
vision 2020 ah, Vision 2020 eh
dem do this, dem do that.
Chee,
Hmm, na me day sing song,
hmm,
Bella Shmurda, Oh, Yeah,
hmm, O yeah ,
Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler,
tomorrow get belle o,
I don cry, I don pray, I don sing to my God o.
sey na which day man go popular,
karaye ma fi mi she ye ye o'
Ghetto Boys, we hustle, vision 2020,
our government dem promise,
You know sey boys go chop, everyday we starving
hunger in the city,
Mama called me sey Chinedu is balling,
what are You doing son?, You're dulling
4 years in LASU is really nothing,
Better get that money son. oya start
Omotena call me sey she don get belle
My man papa must to not hear,
I been thinking o, I been thinking o
I been thinking o I been thinking
Moyawo lowo Lati,
I go Alaba, I buy lappy,
I hustle for 6 months, I no get Money,
shoutout to My Nigga wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved,
I tell my niggas so we get them solved
so we get them solved.
yeah eh
I just wanna see my friends in the Range Rover
when I pull up in the phantom, tell them bitches it's game over
popping pills n tha perc, I was chilling on the coda,
doing things I like
she watched the Poco dance, Calcu master
this is the lifestyle, Bella Shumrda,
Everyday me Ganja, Everyday me Ganja
aje wole mi, aje
owo wole me , owo
ire wole mi ire,
aje wole aje,
owo le me owo
ola wole me ola, ire wole me ire
Ghetto Boys we hustle, vision 2020,
our government dem promise,
light go dey, road go good, water go good
water go flow, everything na scam
na scam, na scam
light go good, water go flow
everything na scam
vision 2020 ah, Vision 2020 eh
dem do this, dem do that.
Go back to your search "See my friends in December"
Not the right song? Post your comment for help
Showing search results from SongSearch